A SONG BY T- JOSKY
SONG talk about "No place where money NODEY
It all started when I was in calabar life hard with me I decided to travel to Aba to see the way of life of Aba is.
When l got to Aba life becomes hard to me in Aba than when I was in calabar.
People started complaining to my mother in calabar that her son is suffering in Aba.
So I want to inform Every body that you should stay where you are because No place where money NODEY , because you refuse hushle that's why like saying life too hard with you, because you make life hard for yourself.
Sometime life can be hard with you ,
find something do wey go dey give you money, no dey Sidon like that from morning till night
You come dey talk like say you want to commit sucide ..no kill your self because .. you can make it where you dey that is why I say no place where money NODEY because you can make it where you dey believe in your self na you be you don give up as you the hoshle don complain as you the struggle keep on struggling one day l go better for you because no place where money no dey.
Na true ooo no place wey money no dey
ReplyDeletePerson can make it here in Naija. Love the song
ReplyDeletetrue no place wey money no dey in his own country just be patient
ReplyDeleteThis your story line is encouraging and it is a hope giver too
ReplyDelete