Skip to main content

REMEMBER GOD WEY CREATE YOU

 


Title:

 Remember God by T-JOSKY


Any where you go anything you do remember God wey create you 

Thank God wey create you

Appreciate God wey create you

Congratulate God wey create you

Recommend God wey create you

Felicitate God wey create you

Don forget God wey create you

Believe on God wey create you

For get about wetin people talk about you because God wey creat you e no hate you  

If you try this way I no work for you try the other way I go work for you

The only way you can Discover why God create you

is to forget about wetin dem talk about you 

If any body oven you

Remember when that person was good to you

If you dey do good and dem no appreciate you

Keep on doing good one day good go send person wey go appreciate you 


Sponsored By techmind247 In Association with UptownClub - A crypto base social media

Get Sponsored & Spread Around The World

Creating Partnership For Life





Comments

  1. God is the ultimate, if God say yes no body will stop your grace

    ReplyDelete
  2. It is good to do good to others because there is always a reward

    ReplyDelete

Post a Comment

Please Be Real, And Don't Spam. Thanks 👍