Skip to main content

DEM CALL ME T-JOSKY

 


Song Discription 

Title:_Dem call me T-JOSKY

Sponsored By- TechMaders.blogspot.com Uptown club Ecosystem 

BECAUSE I LOVE SONG

NOBODY WEY NO KNOW ME AS T-JOSKY

BECAUSE I BE WANT CONTEST FOR SONG


 I dey live my life as if there is no body 

Because God can bless any body

Don look down on any body 

Because you never can tell wetin tomorrow go bring


Where I am today is as the result of the decision I take yesterday

 Na wetin happened to me yesterday 

Na wetin i dey tell you today

I dey thank God for my yesterday 

Because today is my birthday


Where I am today 

Is as the result of the Decision I take yesterday

 

All issue of life are Chanel to my mine

Na me go determined wetin I want for my life

I don want people to call me a fool

Na him make I go school if you don want people to call you a fool try go small school


If you no get money for big school

My mother say if you are not Educated

You will be underated

By people who are Educated


If you are Educated.. you will be given respect 

By people who are not educated

All way na way

Fine way no be run away

People are gifted in difference way

Because a man gift make way for him 

And bring him 

Before great men 

Like Uptown bussiness men club_

Comments

Popular posts from this blog

NO PLACE WEY MONEY NO DEY! Song by T- JOSKY

  A SONG BY T- JOSKY   SONG talk about " No place where money NODEY  It all started when I was in calabar life hard with me I decided to travel to Aba to see the way of life of Aba is.  When l got to Aba life becomes hard to me in Aba than when I was in calabar.     People started complaining to my mother in calabar that her son is suffering in Aba. So I want to inform Every body that you should stay where you are because No place where money NODEY , because you refuse hushle that's why like saying life too hard with you, because you make life hard for yourself.   Sometime life can be hard with you ,  find something do wey go dey give you money, no dey Sidon like that from morning till night You come dey talk like say you want to commit sucide ..no kill your self because .. you can make it where you dey that is why I say no place where money NODEY because you can make it where you dey believe in your self na you be you don give up as you the hoshle don complain as yo

HOW TO ADD MECURY TOKEN TO TRUST WALLET! VIDEO EXPLAINED

THIS IS THE VIDEO EXPLANATION ON HOW TO ADD MECURY TOKEN TO TRUST WALLET..

REMEMBER GOD WEY CREATE YOU

  Title:  Remember God by T-JOSKY Any where you go anything you do remember God wey create you  Thank God wey create you Appreciate God wey create you Congratulate God wey create you Recommend God wey create you Felicitate God wey create you Don forget God wey create you Believe on God wey create you For get about wetin people talk about you because God wey creat you e no hate you   If you try this way I no work for you try the other way I go work for you The only way you can Discover why God create you is to forget about wetin dem talk about you  If any body oven you Remember when that person was good to you If you dey do good and dem no appreciate you Keep on doing good one day good go send person wey go appreciate you  Sponsored By techmind247 In Association with UptownClub - A crypto base social media Get Sponsored & Spread Around  The World Creating Partnership For Life