Skip to main content

HOW DO YOU FEEL WHEN YOU SEE ANOTHER MAN CRYING?

 




Discription of the song


Song title 

 HOW DO YOU FEEL WHEN YOU SEE ANOTHER MAN CRYING?


How do you feel when you see another woman crying 

Some people are weeping some people are stressing

Have you check motherless baby home 

Have you check IDP home

Have you check Ejet Home

Check on some one 

E no go kill you no know wetin that small thing go do


Try to use the little you have to buy something for dem because given is not how much you have given is how much you love it you can not give when you have N1.00 you can not give when you have N10.00


Try buy food for dem 

Try buy cloth for dem

Every month buy food for dem


And God go the bless you for the good thing wey you the do

And the good thing wey you do go make good thing the follow you


And person wey see the good thing wey you do go tel other people about you

Comments

Popular posts from this blog

NO PLACE WEY MONEY NO DEY! Song by T- JOSKY

  A SONG BY T- JOSKY   SONG talk about " No place where money NODEY  It all started when I was in calabar life hard with me I decided to travel to Aba to see the way of life of Aba is.  When l got to Aba life becomes hard to me in Aba than when I was in calabar.     People started complaining to my mother in calabar that her son is suffering in Aba. So I want to inform Every body that you should stay where you are because No place where money NODEY , because you refuse hushle that's why like saying life too hard with you, because you make life hard for yourself.   Sometime life can be hard with you ,  find something do wey go dey give you money, no dey Sidon like that from morning till night You come dey talk like say you want to commit sucide ..no kill your self because .. you can make it where you dey that is why I say no place where money NODEY because you can make it where you dey believe in your self na you be you don give up as you the hoshle don complain as yo

HOW TO ADD MECURY TOKEN TO TRUST WALLET! VIDEO EXPLAINED

THIS IS THE VIDEO EXPLANATION ON HOW TO ADD MECURY TOKEN TO TRUST WALLET..

REMEMBER GOD WEY CREATE YOU

  Title:  Remember God by T-JOSKY Any where you go anything you do remember God wey create you  Thank God wey create you Appreciate God wey create you Congratulate God wey create you Recommend God wey create you Felicitate God wey create you Don forget God wey create you Believe on God wey create you For get about wetin people talk about you because God wey creat you e no hate you   If you try this way I no work for you try the other way I go work for you The only way you can Discover why God create you is to forget about wetin dem talk about you  If any body oven you Remember when that person was good to you If you dey do good and dem no appreciate you Keep on doing good one day good go send person wey go appreciate you  Sponsored By techmind247 In Association with UptownClub - A crypto base social media Get Sponsored & Spread Around  The World Creating Partnership For Life